Artist Name: Korede Bello
Track Title: Korede Bello – Bella
Recorded: this song was released in 2022
Album Name: Korede Bello – Bella
Featuring:
Click Here To Join Our Telegram Group For “Latest Music”
Download Korede Bello – Bella Mp3
Korede Bello – Bella. Korede Bello drops this imposing tune titled “Bella“.
this song was released in 2022
Listen and Download below.
DOWNLOAD MP3
Watch Visual Below.
Korede Bello – Bella Lyrics
Oh my darling
I wrote this song for you
This your body
E dey draw me like ogbono
Bella o
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Sempe
Dem go sempe
If you see my Bella
Sempe dem go sempe
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na im dey make me josoro
Yеah yeah yeah
You got to, you got to know
The way wеy you fine
Na im dey make me josoro
You give me ginger my baby
You want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine
You give me ginger my baby
Want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella fine pass Cinderella
Bella fine pass Cinderella
Sempe
Dem go sempe
If you see my Bella
Sempe dem go sempe
This song is a hit@mirasplay